▲ 27 r/Nigeria
This period hardddd. Is it the country or???
Hello naija redditors,
I just wan ask shey na only me or country just hard anyhow. Since 2021 wey I don dey work remotely, no time wey I no get at least one retainer client. Sometimes even full time gigs. Wallahi this 2026 humble me o. All my clients don waka.. no job nothing.
My wife still get belle on top.
Biko make una help ooo...
u/CheesecakeGreen3909 — 7 days ago